LYRICS : Oritse Femi – U (Unity)

Yeah
Musical Taliban
Number one
W’on fokasibe
Fresh one
W’on jokosibe
Yeaaaaa

Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My people
Oya Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My Naija

DOWNLOAD “U(Unity)” AUDIO

We used to love our brothers
Now we don dey kill one another
We be Giant of Africa for mouth
My people dem no dey live better

Make we stop all the Killy killy
Stop all the thiefy thiefy o
Stop all the burning burning
My Brother and my Sister

Make we stop all the yama yama
No time for Jaga Jaga o
Stop all the cunny cunny
My brother and my sister

We say we love one another
All of us dey wear one agbada
If we observe the goodness of life
We no go like to kill each other oh oh

Unity oh na the koko oh
Ohh ya ya
You and me na the koko
Unity oh na the koko oh
Ohh oh oh
You na the koko

Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My naija
Oya Where’s the love?
Where’s the love?
Where’s the love?
My people

We used to love our sisters
Now dem come dey use them for rituals
We be Giant of Africa for mouth
My people dem no dey live better

You know say naija we sabi work oh ya ya ya
You know say naija we no fit fall
You know say naija we sabi book
You know say naija e go still good

READ ALSO  DOWNLOAD MP3: Oritse Femi – Flog Politician

Kilofe Kile tu feka she
Je ko mo
E le se ro malo wo
Hundred trillion dey for your account
I want to hear wo gbe ni toro
O ma she o
Mi shey la toro o
Ni ilu ti wan ti biwon
Tell me when this gbege go stop

Make we stop all the Killy killy
Stop all the thiefy thiefy o
Stop all the burning burning
My Brother and my Sister

Make we stop all the yama yama
No time for Jaga Jaga o
Stop all the cunny cunny
My brother and my sister

We say we love one another
All of us dey wear one agbada
If we sabi the goodness of life
We no go like kill each other oh oh

Unity oh na the koko oh
Unity oh na the koko oh
Unity oh na the koko oh
U na the koko oh
(One love keep us together)

You know say naija we sabi work oh ya ya ya
You know say naija we no fit fall
You know say naija we be good people ya ya ya
You know say naija e go still good

DOWNLOAD “U(Unity)” AUDIO

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*