LYRICS : DJ Big N FT. Tiwa Savage & Burna Boy – ANYTHING

[Intro]
Mavin
Drop it
DJ Big N
Tiwa
Baby fresh
Burna
When you are big, you are big abeg

[Verse 1 – Tiwa Savage]
Baby, baby oh
This thing e crazy oh
Am going insane oh
Olorun gbami oh
Wonder wonder wonder (Wonder)
E too late to cry oh (Wonder)
We’re happy to fast oh
Olorun gbami oh
My matter e don cast
nd everywhere I go nw dem know me
na so so Mrs this them dey call me
all the way from Lagos to Miami
Abu Dhabi, dem dey feel me
them know say this your love e drive me crazy
and I’ll do anything for my baby
oh my baby ah

[Chorus – Tiwa Savage]
Baby anything for you
Dance sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine na whine na whine for you
Baby anything for you
Dance sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine na whine na whine for you

 

[Verse 2 – Burna Boy]
Joh, Hola
Hola, hola, hola, hola, hola
Why I feel so good,everytime I hold ya
So good, that I gat you screaming Hallelujah
You go’n know, nobody do you like I do ya
wan baby Hola, hola, hola, hola, hola
When me *** up, me live life
demma wonder, why me breed a sweet life
coz dey look pon me and see me sweet smile
But dem don know say me come from street fight

So make you no go make me feel like you no want me
Tell me where you reside, when you’re horny
Make you give me green light, make you call me
I’ll be there by your side
If you gimme I go dapada
You know say I don suffer oh
eh! now I don be godfather so u no go need no other

READ ALSO  LYRICS : Davido FT. R Kelly – IF (REMIX)

[Chorus – Tiwa Savage]
Baby anything for you
Dance sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine na whine na whine for you
Baby anything for you
Dance sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine na whine na whine for you

[Verse 3 – Tiwa Savage]
You are sexy and you fine
Bring your body next to mine
Hold me bobo, waste no time
I’ll make your body feel alright oh
Dakun Dakun baby me eh
Tele mi kalo ro ki eh
What you gat o Daddy
Make a bad girl be feeling highre
Drop it

[Bridge]
Surulere Jaiye
Awon gbogbo Festac Jaiye
Oya Lekki nko Jaiye
Oya Ikorodu Jaiye

[Chorus – Tiwa Savage]
Baby anything for you
Dance sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine na whine na whine for you
Baby anything for you
Dance sukutu for you
Oh baby oh for you
Whine na whine na whine for you

[Outro]
Hehehehe
You thought this was a game
We’re just getting started
DJ Big N
When you are big, you are big abeg

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*