IDOWU EYIN – Jesus Oga Nla Lyrics

JESUS OGA NLA

Verse 1:

Water you turned into wine o
You opened the ears of the deaf o
Even the lame waka like soldier o
By the power of your wonders
Woman with issue of blood nko
Sebi by your power blood dry
Even the harlot wry dem wan kill
You forgive am she kan find your mercy

Chorus:

Jesus Jesus Jesus oga nla
Oga wonder working miracle mover o
Omalicha alpha omega arugbo Ojo
Arugbo ojo oba to ngbe Bi giga o
Onyedikagi chukwu olorun Ayo mi o
Only you alone I will serve o

Verse 2:

I kan dey find a man like you o
I waka tire Baba I no come find o
Oga Jesus no one like you o
Ezendi eze chukwu onyekeluwa o

Chorus

Bridge:
I will serve o

READ ALSO  Dizzy Wright - Ghetto Nigga LYRICS

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*